On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Women and society as e concern her financial status.

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

As Woman, you feel say you need reduce yourself make man fit approach you?

E make sense as people dey tell women to reduce their standards, show less of you so that men go fit see you as woman wey dem go marry?

Most times, parents, friends and even society dey always use this phrase to woman:

"if you get too much money, if you dey big level, man no go wan marry you"

"Reduce yourself, no too package make men no run from you"


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 23°C