On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Some A-list artist, dem no dey look dia contract, dem go just sign

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Mata wey concern how creatives fit protect dia intellectual property legally, na serious one wey many artist and different creatives no dey take very serious.

with the mata wey happen between, Poco lee and Mr. Portable. Come bring back that question of why many artist no dey like involve lawyer for the process wey dem dey create and distribute creative work.

This na why Cheche siddon with  beta oga the law, Akinyemi Ayinoluwa wey be Partner and Co-Founder for HighTower Solicitors and Advocates in Ikoyi, Lagos. To tok about how creatives fit legally protect dia work. 

Akinyemi tok say plenty artist dey think say lawyer money plenty and dem no go fit afford am. eim say no be true because some of eim colleague dey reasonable and dem dey ready to help artist grow.

Oya the watch the full siddon tok 

 

 


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 24°C