On Air Now

Koolele Zone

2:00pm - 6:00pm

Before Sasskay I Been Dey Reason Jackie-B Inside Big Brother House - JayPaul

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

CheChe siddon with Jaypaul and Jackie-B wey be housemates wey dem evict commot for the big brother house.

Dem tell her their waka go inside biggie house, plus Jaypaul talk about the fact say eim be dey reason Jackie-B be eim boo up with Sasskay. And Jackie-B talk about her situation with Whitemoney, and Queen.

Jaypaul even tell cheChe about eim plan after their house. say eim go dey focus on eim music and media career, plus even him food business. while Jackie also talk after the house she go focus on her interior decoration and event planning business, also she go like to enta acting, because inside the house she fall inlove we acting inside the house. 

listen to the full siddon talk for the video wey dey this post. No forget to listen live on top www.wazobiafm.com/lagos or download our app - Wazobia FM (Android/iOS)

 

 

#ogamadamoffice #chookmouth #wazobiafmlagos


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 24°C