On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Why some men dey hide things from dia wives

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Chiboi and Ada ontop Kulelezone siddon tok about the complain wey one woman make say her husband no dey tell her anything, him no dey discuss anything wey concern dia Family with her.

No be say dey quarrel, or him hear she tok any private matter outside, she tok say she don tire and the matter dey pain her.

Any reason dey good enough for Partners to dey hide things from each other?


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 24°C