On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 5:00am

How Money Fit Change Pipu?

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

You gree say Money dey Change person abi na so the person character dey since?

Dem say the love of Money na di root of all evil & money na one thing wey fit turn people against each other. Ontop #kulelezone with Chiboi, him tok about Money and how e dey affect people character, him also yarn e be like you no go fit sabi person finish until him make money.

You think say money dey change person abi naso di person character dey since, eim just dey code because money neva touch him hand?

#Chookmouth make you yarn your own


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 23°C