On Air Now

Non Stop Music

10:00pm - 5:00am

Different types of Lateness

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Wetin really be the cause of Lateness for some people? because e be like say lateness don enter some people blood, dem no dey ever dey on time.

Ontop Kulelezone inside Truetalk: Chiboi don group Lateness into 3;

A. The people wey dey always late for anything and everything.

B. The people wey dey sometimes late.

C. The people wey dey never late.

Which group you dey?

Comments

Add a comment

Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Heavy Rain

    High: 28°C | Low: 22°C