On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Woman kill her husband sake of boyfriend

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Man dey suspect eim wife say se dey chop turkey outside , Na so e lie to eim wife say he dey travel. De man come catch eim wife with de boyfriend wey e dey suspect. De wife come stab her husband for chest

Man dey suspect eim wife say se dey chop turkey outside , Na so e lie to eim wife say he dey travel. De man come catch eim wife with de boyfriend wey e dey suspect.
De wife come stab her husband for chest 

Comments

Add a comment

Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Heavy Rain

    High: 27°C | Low: 22°C