On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Man wey dey touchlight eim sef

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

One man send message ontop our backyard say e dey touchlight eim sef, yarn say e be like say wahala don enter ooo , bcos na once in a month eim dey do am b4, but now e dey do am evriday!!

One man send message ontop our backyard say e dey touchlight eim sef, yarn say e be like say wahala don enter ooo , bcos na once in a month eim dey do am b4,  but now e dey do am evriday!!


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Light rain

    High: 28°C | Low: 22°C