On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Man wan kill eim self sake of say e no fit provide for eim family

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Wetin u go advice man wey wan kill eim self sake of say e no fit provide for eim family

Ontop #ourbackyard wit Nedu and Tombo, One man call say em won kill eim self sake of sake e no fit provide for eim family.

Wetin you go advice di man to do? You tink say de mata reach to kill emsef? #chookmouth


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 24°C