On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

39 years old woman wan kill herself sake of say she neva find husband to marry.

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

One 39 year old woman call ontop #ourbackyard wit Nedu and Tombo say di last time wey man toast am na for 2016, say since then no man don toast am talk more of marriage.

One 39 year old woman call ontop #ourbackyard wit Nedu and Tombo say di last time wey man toast am na for 2016, say since then no man don toast am talk more of marriage. She come say she wan kill her self because she be failure say she neva marry.

Wetin u go advice dis woman #chookmouth


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Light rain

    High: 31°C | Low: 24°C