On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 5:00am

Wetin be di dirty thing wey dem dey do for market wey u no like?

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Ontop Market Report for Market Runz with Ratata, one caller call report di dirty wey dey shele for market. She say some people dey use spit open nylon wey dem go use sell for u, she say some go dey sneeze, cough inside wetin dem dey sell or dey go put hand for nose and still use am sell market.

Which one dey annoy u pass? #chookmouth
 
Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 24°C