On Air Now

Go Slow Yarn

6:00pm - 11:00pm

Woman wey dem dey beat for marriage, make she pack comot- Solomon Buchi

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

If woman dey for any relationship wey get abuse inside, make she pack her bag commot!!!

Plenti Sense tok drop ontop Women's Corner wit Cheche Smith and sabi person ontop relationship, Solomon Buchi and him tok say, e don tey wey women dey take care of pipo and tins around dem and if woman dey for any relationship wey get abuse inside, make she pack her bag commot for that relationship before e late.

How you see dis one wey Solomon Buchi tok? E make sense?


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Sunny intervals

    High: 33°C | Low: 23°C