On Air Now

Skelele Mata

10:00am - 2:00pm

Presido Tinubu Go Submit Di Second Batch Of Di List of Ministers Today

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Di supplementary list of ministerial nominees wey pipo don dey wait for go land for Senate today (Wednesday) for screening.

Di screening of di 28 nominnes wey dem don submit last week Thursday go finish today.

Dis one na to allow di senators to start di screening of di new batch.

Di Senate don already screen 14 nominees on Monday and 10 on Tuesday.

How una see di mata?
#chookmouth


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 30°C | Low: 23°C