On Air Now

Go Slow Yarn

6:00pm - 11:00pm

PDP Say Di Report Ontop Atiku Body Na Lie

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Peoples Democratic Party don deny media reports say dia Presidential Candidate, Atiku Abubakar travel go London, for health challenges.

Senator  Dino Melaye, wey be di  spokesperson and Director of Public Affairs of PDP Presidential Campaign Management Committee, tok dis one for statement for Abuja. 

“No mind liars. Atiku dey 100 percent fit and kampe.

“Di British government invite di presidential candidate, Abubakar, just like dem invite Bola Tinubu and Peter Obi ” Dino tok.

Some media dey reported say Atiku dey sick and dem fly am from Dubai, United Arab Emirates to London, United Kingdom for treatment.


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 24°C