On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 5:00am

NDLEA Arrest Man Wey Hide Drug Inside Lipstick Kom-Kom

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?
NDLEA’s spokesperson, Femi Babafemi, in a statement on Sunday, September 18, said Onyeka was sentenced to seven years imprisonment in Ethiopia for dr#g trafficking offences and released from prison in 2020.

Once beaten, twice mumu! Two years afta dem release am from Ethiopian prison, NDLEA don arrest 44 year old ex-convict sake of say he dey carry drugs for Lagos.

National Drug Law Enforcement Agency don arrest ex-convict, Onyeka Charles Madukolu, sake of say eim import  5.90 kilograms of cocaine wey eim put for roll on and lipstick kom-kom.

NDLEA  tok tok pesin, Femi Babafemi, tok for statement on Sunday, September 18, say Onyeka don already stay seven years for Ethiopia prison sake of say eim carry drug nd dem release am 2020.

How u see di mata? #chookmouth


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 24°C