On Air Now

Sunday Gbadument

6:00pm - 10:00pm

FG Don Cut Transport Price by Half, And Free Train Ride for Christmas Waka

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Federal Government don gree to cut 50% for transport fare wey Nigerians go dey use waka between December 21, 2023, and January 4, 2024, for dis yuletide season.

For this period, President don gree make passengers enjoy free train rides.

During a briefing with State House Correspondents for Aso Rock Villa, Mr. Dele Alake, Minister of Solid Minerals Development, yarn dis tori. 

Alake tok say, "From tomorrow, December 21, Nigerians wey want waka fit enter public transport like mini buses, luxury buses at 50% discount, and all our train services go dey free as dem waka during holiday season


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 30°C | Low: 23°C