On Air Now

Koolele Zone

2:00pm - 6:00pm

Fashola say student protest dey against di law

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?
Protest wey students do for Lagos-Ibadan expressway sake of ASUU strike, di students tok say dem know say di protest wey dem go make beta  come out from federal government nd dem go go back school.

Fashola say student protest wey shele for Lagos-Ibadan express dey against di law.

Protest wey students do for Lagos-Ibadan expressway sake of ASUU strike, di students tok say dem know say di protest wey dem go make beta  come out from federal government nd dem go go back school.

Coordinator of di National association of Nigerian students, South West Zone, Tegbe Fiyinfoluwa tell our ofofo somebori Emmanuel Onwuka say di students get plenti pipo wey support dem for di traffic wey dem cause for Lagos-Ibadan express.\

Minister of works and housing, Babatunde Fashola tok say di hold up wey di students cause for Lagos-Ibadan express way dey against di law .

He tok say Nigerian constitiution dey protect di rights of citizens but e no allow make any Nigerian cause pain and disturb oda pipo. 


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 24°C