On Air Now

Koolele Zone

2:00pm - 6:00pm

Enough doctors dey Nigeria - Health Minister

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?
Minister of Health, Dr Osagie Ehanire, say enough medical doctors dey for di kontri , nd Federal Government dey work make dem replace any medical doctor wey resign leave di kontri.

Minister of Health, Dr Osagie Ehanire, say enough medical doctors dey for di kontri , nd Federal Government dey work make dem replace any medical doctor wey resign leave di kontri.

Minister of Health, Dr Osagie Ehanire, say enough medical doctors dey for di kontri , nd Federal Government dey work make dem replace any medical doctor wey resign leave di kontri. Ehanire tok dis one on Tuesday for Abuja for media conference.

“We don hear plenti complains say doctors dey leave di kontri, but enough doctors dey for di system, bcos we dey produce up to 2,000 or 3,000 doctors evri year for di kontri, and di number wey dey leave dey less dan 1,000. 

He tok say ministry dey work with di office of di head of civil service make dem use One-for-one employment strategy, so dat if one doctor or nurse resign go obodo oyinbo dem go employ anoda one.


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 24°C