On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Court knack death sentence ontop pastor wey kee pikin for ritual

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?
One Ikeja Special Offense Court knack death sentence for one clergyman head, Erinmole Adetokunbo and anoda pesin Adedoyin Oyekanmi, wey kee one 7-years old boy, bury im head for altar for 2017. Finally, dis one be justic

One Ikeja Special Offense Court knack death sentence for one clergyman head, Erinmole Adetokunbo and anoda pesin Adedoyin Oyekanmi, wey kee one 7-years old boy, bury im head for altar for 2017. Finally, dis one be justice for d family of d boy.

Which kain evil be dis? #chookmouth 

Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 24°C