On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Court Don Tell Federal Government To Return Nnamdi Kanu Back To Kenya.

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

One Federal High Court wey dey sitdon for inside Umuahia wey be di capital of Abia State don order FG to pay di IPOB leader N500 million for di damage wey dem cause ontop eim human right abuse.

Di court don follow tell Federal Government make dem return Kanu to Kenya where dem bin arrest am carry enter Naija for June 19,2021.
Di oga for di court Justice E.N Anyadike tok say di way wey dem take carry Nnamdi Kanu from Kenya witout legal waka say na abuse of eim fundamental Human Right.

Di Lawyer for Kanu wey be Aloy Ejimakor don carry mata for him head say make din Federal Government pay N100 billion for wetin eim call gross violation of Kanu fundamental right, personal liberty and freedom of movement .


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 24°C