On Air Now

Koolele Zone

2:00pm - 6:00pm

Cheche siddon tok wit Kamaru Usman Lawyer

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Sharp Sharp Trademark your Idea, before person claim am!!

A Sprinkle of sense tok and a drop of Emotion ontop Spotlight inside Oga Madam Office wit CheChe Smith and International Lawyer Krystal Chigbu Maka, as dem siddon about Law and Entertainment.

Krystal tok say if you get any idea make you rush go "TradeMark" am before anoda person claim am oh!!

Make we no forget to give plenti Tuale to Nigeria Nightmare Kamaru Usman, You too much!!


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 24°C