On Air Now

Football Republik

2:00pm - 6:00pm

84 Nigerian Soldiers Don Come Back From ECOWAS Mission For Guinea Bissau

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Dem no small pass 84 Nigerian soldiers and two officers wey come back Nigeria after dem don serve for di ECOWAS Stabilization Support Mission for Guinea Bissau.

Di Nigerian group land for Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja on Monday evening afta dia tour of duty expire.

Like dis one, di troops wey get 9 officers and 77 soldiers don go take over from di troops wey don serve finish for Guinea Bissau.

West African countries dem don dey send some soldiers and officers go Guinea Bissau afta di country enta serious palava wen di President run comot from coup wey no come happen for February.


How una see di mata?
#chookmouth  


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 30°C | Low: 23°C