On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Messi and Argentina don win the FIFA World Cup

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Argentina kpakuka France 4-2 on penalty to win the World Cup for the first time since 1986

The final match between the defending champions France and the South American champions Argentina bin hot like kilishi.

The 6 goal thriller wey end 3-3 after extra time bin dey filled with plenty action and drama as Mbappe score eim second hattrick of the tournament while Messi score brace.

This trophy go be the 3rd one for the Albiceleste and the first one for Messi wey don win every possible trophy for football.


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thundery shower

    High: 30°C | Low: 23°C