On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Japan don kpakukua victory against Nigeria's Super Eagles

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Di international friendly between the 2 teams bin end 2-0 in favour of Japan.

Nigeria don lose their 5th consecutive game and for a side wey dey play for FIFA Women's World cup in few months time, dis one no be good news.

Di coach of di Super Falcons, Randy Waldrum go dey under pressure to produce positive results as di recent results no reflect di full abilities of Super falcons.

For Women's AFCON dis year, even though Super Falcons bin enter as favourites, dem no bin fit finish for top 3.

At di moment, Super Falcons no get any fixed friendly and dis na opportunate for di coaching staff to go back to di drawing board.


Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 24°C