On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

TownHall

"Townhall" na koret morning radio show wey dey run every weekday from 6am reach 9am. Dem dey mix gist, current mata and people opinion, make Nigerians fit yarn their mind. Elders dey full ground ready to give beta yarnings for big big mata wey dey shele for we kontri. Na for pidgin dem dey do am, so everybody go understand and feel among.

Subscribe to this podcast

Episodes

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 31°C | Low: 25°C