On Air Now

Sundae Mede-Mede

8:00pm - Midnight

PDP shift big meeting again, as dem never sabi wetin to do about Atiku and Wike matter

TownHall

Tuesday, 27 May 2025 - 1 hour 25 minutes

For inside this new episode, our elder chook mouth for some big tori wey make newspaper headline, them chook mouth for PDP matter as dem shift meeting sake of say dem never sabi wetin to do with Atiku and Wike matter

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 30°C | Low: 24°C