On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Women Supporting Women — True Talk or Just Packaging

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Womens Corner

Thursday, 14 August 2025 - 53 minutes

Dem say women dey always support women but na true or na just talk? We go dig deep into why some women dey push each other up, while others dey pull each other down with envy. Get ready for the raw truth and eye-opening gist with Oga MAdam.

Subscribe to this podcast

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Light rain

    High: 28°C | Low: 23°C