On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Why e bey say many woman no dey like spend on thier man? pt 1

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Womens Corner

Friday, 18 July 2025 - 25 minutes

For This Episode of Women's Corner
Some men don begin shout say love don turn one-way traffic
Dem dey spend, dey show care, but no dey receive the same energy back.
Na red flag be this or na society don make women feel say to give no be their role?

Make we reason am together. #Chookmouth

Subscribe to this podcast

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Light rain

    High: 29°C | Low: 23°C