On Air Now

Non Stop Music

11:00pm - 6:00am

Port Harcourt Refinery Don Shutdown Again Just 6 Months After E Start Work

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

TownHall

Monday, 26 May 2025 - 1 hour 17 minutes

For inside dis episode, our elders tok some about some big big matter for news, dem follow talk about how poor families dey bribe their way to go chop for wey dem no invite them, and the Port Harcourt Refinery wey don shutdown after 6 months wey e start to work.

Subscribe to this podcast

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Light rain

    High: 29°C | Low: 23°C