On Air Now

Una Wake Up Show

6:00am - 10:00am

Itoro Marriage Budget: Oga Chiboi Fit Wed with ₦1,400?

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

Calabar Ghyels

Thursday, 25 September 2025 - 12 minutes

Itoro don raise another hilarious idea — she dey push Oga Chiboi to marry sharp sharp, even promise to sponsor am with ₦1,400. According to her, marriage no dey cost like that! Tune in as Oga Chiboi try reason whether na true love or true wahala dey inside this budget wedding gist.

Subscribe to this podcast

Onitsha Weather

  • Onitsha

    Light rain

    High: 30°C | Low: 23°C