On Air Now

Sundae Waka

10:00am - 2:00pm

Shey Nollywood dey responsible for Ritual Killings for Nigeria?

House of Reps dey blame Nollywoood ontop ritual killings wey dey happen for Naija. Wetin u think?

House of Reps dey blame Nollywoood ontop ritual killings wey dey happen for Naija. Wetin u think? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 31°C | Low: 26°C