On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Why una dey cheat?!

Mata wey concern Cheating, dem no dey tok an finish oh!

Mata wey concern Cheating, dem no dey tok an finish oh!! Ontop Women's corner for inside Ogamadam office, Cheche Smith don carry eye chook for inside Why Men and Women dey cheat? Why you no just stay single instead of to dey cheat?

Watch the full video so you fit chook mouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C