On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

UK police don begin find Nigeria poet wey miss.

Di UK police don begin search for di British-Nigerian poet Gboyega Odubanjo who dissappear for remote music event.

The poet wey dem celebrate don dey miss since di early hours for Saturday.
according to police Odubanjo dey 5 feet 6  inches tall wit short black dreadlocks wit full beard and he dey wear glasses.
Di 27-year-old dey for Northamptonshire event last wey he suppose perform dat day.
dem see am last wey he dey wear beige\cream bucket hat,a red and white striped gilet, black trousers wit dark shoes.
information wit previous sightings fit report by calling 101 wit reference number MPD1\2619\23.
"Gboyega abeg if you see dis begging abeg call us or di pipo wey you love we need make sure say you dey safe and OK", di police tok.
Di UK police also beg di general public say if dey see am or get infomation about Gboyega Odubanjo.


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C