On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Two children die for Lagos building wey collapse

Two children don die while three adults injure when building collapse for Adeleye Street, Lady Lark for Bariga, Sunday Night.

Two children don die while three adults injure when building collapse for Adeleye Street, Lady Lark for Bariga, Sunday Night.

From our sister station Nigeria Info, dem hear say di building wey be bungalow, collapse when di scaffold wey hold di tank inside di two-storey building naim fall destroy two rooms.

Permanent Secretary Lagos State Emergency Management Agency, Olufemi Oke-Osanyintolu, Naim confirm di mata give tori pipo.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C