On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Train passenger dem dey stranded for Mobolaji Station

Sake of say diesel no dey, Passenger dem wey dey go Ibadan from Lagos just boku for Mobolaji Johnson Train Station today.

Sake of say diesel no dey, Passenger dem wey dey go Ibadan from Lagos just boku for Mobolaji Johnson Train Station today.

Pesin wey dey work for Nigerian Railway Corporation tell passengers say wetin make no move on time na bcos say diesel no dey to power di train.

Plenti passengers leave go enta buses, some pipo still dey wait make diesel come.

How u see di mata? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C