On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Tobi Amusan Make Nigeria proud

Naija athlete Tobi Amusan don win cheque of $100,000 as she break di World record for di women’s 100m hurdles event for Eugene, Oregon.

Naija athlete Tobi Amusan don win cheque of $100,000 as she break di World record for di women’s 100m hurdles event for Eugene, Oregon.

All di top top pipo for Government, Presido Buhari, Vice Presido Yemi Osinbajo, Peter Obi, Atiku Abubakar, Bola Ahmed Tinubu and odas, don dey congratulate Tobi Amusan wey set world record for 100 meters hurdles wey happen for  2022 World Athletics Championship for Oregon, the US.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C