On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Subsidy Removal: Nigeria Labour Congress Don give federal government seven days to meet dia demands.

Di NLC Don tok say them go start strike on Wednesday, August 2 2023.

Dem decide on di mata during di meeting of congress' Central Working Committe wey happen for Labour house for Abuja on Tuesday, 25 August.
 Di National Treasurer of di NLC Hakeem Ambali, don tok say dem dey give Federal Government seven days to change all their "anti-poor" policies. Wey include di removal of petrol subsidies without di economic interest of Nigerians.
 Di government don try to stop workers'  strike by setting up committee wey go negotiate wit di NLC and TUC over palliative for workers.
 Di government Don go court to stop labor unions to go strike


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C