On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

South-East Governors Don Name Second Niger Bridge After Buhari

South-East Governors don agree say dem go name the Second Niger Bridge after President Muhammadu Buhari.

Governors for di South East part for Naija don agree to name di Second Niger Bridge after Presido, Muhammadu Buhari. 

Di Special Assistant to Presido on Digital Communications, Bashir Ahmed and Buhari's Special Assistant on New Media, Tolu Ogunlesi bin confirm dis one on top twitter on Tuesday.

Na di administration of former Presido Goodluck Jonathan start di Second Niger Bridge and dis bridge connect di south east to di western part of Naija. 


How una see di mata?
#chookmouth  


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C