On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

Some Pipo Die For Inside Fire As Dem Dey Pack Fuel From Tanker Wey Fall For Ondo

Pregnant woman, three pikin and 16 odas die on sunday for Ore, Odigbo council local government for Ondo state.

Reports tok say pipo die as dem dey pack fuel from petrol tanker wey fall

Vanguard say  di fire come from spark from phone of di pesin wey dey pack fuel from tanker wey fall.

eye witness tok say dem dey inside church when di tanker fall and fuel pour for road.

pesin wey see di mata wey him name na Cyriacus tok say many pipo rush go carry fuel from the tanker afta pastor don warn dem inside church make dem no go.

How u see di mata?#chookmouth.
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C