On Air Now

Our Backyard

9:00am - 11:00am

Six out of 10 Doctors naim dey Japa on a regular basis

The Nigeria Association of Resident Doctors tok say six out of ten Doctors for naija naim plan to comot to go find better life.

"As sacrifice, make doctors stay back, helep us bring stay back the health sector" na wetin Minister of State for Health dey beg Nigerian doctors and nurses say make dem no japa.

Him also tok say make dem stay back, see the efforts wey the Government dey put inside the Health Sector becos as dem dey Japa, e go dey affect the Sector. 

Dem just tok dis one say, over 12,000 resident Doctors for both Federal and State tertiary health institutions inside we country.

Di NARD President, Dr Dare Ishaya tok say the main thing wey dey cause dis one na Economy.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C