On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

SERAP Go Sue Akpabio On Top Di‘Holiday Allowances’

Di Socio-Economic Rights and Accountability Project (SERAP) tok say e go sue Senate President Godswill Akpabio on top say him dey give “holiday allowances” to senators by di Clerk of the National Assembly.

Dem tok dis one for one statement wey dey dia official X handle.

"We go sue Senate President Godswill Akpabio on top di alleged payment of 'holiday allowances' tru di clerk of di National Assembly go di different 'various accounts'odf di senators wen 137 million poor Nigerians dey face serious hardship".

SERAP neva tok di details of di lawsuit like di pipo wey go be petitioners and di charges wey dem go pay.

Di Senate President neva still tok put for di mata.

How una see di mata?
#chookmouth 


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C