On Air Now

Club Wazobia

10:30pm - 1:00am

Resident Doctors for Naija Don Suspend Dia Strike

Resident Doctors for Naija don suspend dis strike for 2 weeks

Di National Association of Residents Doctors don susupend dia five days warning strike wey dem start on Wednesday,May 17th.

Di President of dis join bodi, Dr Emeka Orji, tok say dem reach dis aggreement wen dem do siddon discuss with Federal Government.

Di join bodi bin meet with di Minister of Labour and Employement  as dem sign paper say dem go chook eye for wetin di doctors dey ask for.

Remember say di Doctors dem dey ask say make dem increase dia salary by 200 percent.

How una see di mata
#chookmouth


  


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C