On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Resident Doctors Don Give Federal Government Two-Weeks Deadline

Resident doctors don give Federal Government two weeks to answer dem

Di Nigerian Association Of Resident Doctors don give Federal Government deadline make dem  increase da members salary by 200%.

Di resident doctors don com togeda for one National Executive Council Meeting wey dem hold wit dia NARD Presido wey eim name na Orji Innocent and oda executive members dem.

Di doctors don open mouth tok say di government no get any beta reason why dem go dey owe dem dia arrears and allowances money.

How u see dis mata?
#Chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C