On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Presido Tinubu go Swear in Di New Ministers on Monday

Presido Bola Tinubu on Monday go swear in di new ministers with dia assigned portfolios.

Na from di office of di Secretary to di Government of di Federation(SGF) dis informate from come out.

According to di statement, di ceremony go appen by 10am for di conference room of di State House. 

Di Director of Informatin for di SGF, William Bassey wey sign di statement tok say each minister go fit come with 2 guests.

Remember on Wednesday, di presidency release di list wey get di portfolios wey him assign to di new ministers.


How una see di mata?
#chookmouth
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 25°C