On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Presido Don Approve Di Return Of NEMA, Hajj Commission To Di Vice Presido Office

President Bola Tinubu don approve di return of di National Emergency Management Agency (NEMA) to di Office of di Vice President for supervision, in compliance wit their various establishment Acts.

Presido don also approve di return of di National Hajj Commission of Nigeria (NAHCON) to di Vice presido. Na Olusola Abiola Director of Informat wey dey di Office of di Vice Presido tok dis mata on tuesday for Abuja.


Presido don also approve a formal structure for di office of Vice Presido with a beta number of technical and administrative pepo wey go work hand in hand with  di vice presido.

How una see dis mata???
#Chookmouth 
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 25°C