On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Presido Buhari don range join bodi wey go end mlaria

Presido Buhari don launch Nigeria End Malaria Council. He appoint Aliko Dangote as di chairman of di 16-member council . Presido Buhari tok say if dem do dia job well e go save Nigeria plenti moni

Presido Buhari don launch Nigeria End Malaria Council. He appoint Aliko Dangote as di chairman of di 16-member council . Presido Buhari tok say if dem do dia job well e go save Nigeria plenti moni.

Presido Buhari don launch Nigeria End Malaria Council. He appoint Aliko Dangote as di chairman of di 16-member council . Presido Buhari tok say if dem do dia job well e go save Nigeria plenti moni.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain

    High: 31°C | Low: 25°C