On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Presidential Tribunal go Give Eim Judgement For September 6

Di Presidential Election Petition Court (PEPT) go drop eim judgement on Wednesday 6 September.

Di court of Appeal Register Umar Bangari confirm dis one aand still make am available to di public on Monday.

Di statement still tok say di tori go dey available for live broadcast on any television network wey ready to carry am.

Di Labor Party(LP), di Peoples Democratic Party (PDP) and di Allied Peoples Movement (APM) with dia presidential candidates bin file petition with di tribunal on top say dem no gree for di victory of President Bola Tinubu for di 2023 presidential election.

 

How una see di mata?
#chookmouth 
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 25°C