On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Oyedepo tok say dem no get patience for failure, dat na why dem sack some pastors

Founder of Winners chapel, Bishop David Oyedepo, don tok why dem sack some pastors from dem church. Ontop the video he tok say church don employ 7,000 pastors at once and dem no ask any of dose Pastors for moni to do am

Oyedepo tok say dem no get patience for failure, dat na why dem sack some pastors

Founder of Winners chapel, Bishop David Oyedepo, don tok why dem sack some pastors from dem church.

Ontop the video he tok say church don employ 7,000 pastors at once and dem no ask any of dose Pastors for moni to do am but social media no tok, now dem sack pastors sake of say dem no dey fruitful, everybody don begin tok tok


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C