On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Nothing Don Change About Peter obi Wey Go Make Pipu Dey "Obidient" - Adams Oshiomhole

The former chairmo, of All Progressive Congress (APC). Adams Oshiomhole, don come out come tok say eim no know wey pipu dey jinja for Labour Party presidential candidate, Peter Obi.

According to Oga Oshiomole, who is the director-general of the Asiwaju Bola Tinubu Campaign Organisation, eim say if una fit remember for 2019 wey peter obi contest as vice presido to PDP candidate Alhaji Atiku Abubakar. And that 2019 Nigerians no obey am at all.

Eim say as the world be today ten young men fit gather inside one room dey post millions of stories ontop different names.

Oshiomole tok say nothing don change wey go make people dey obedient


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 28°C