On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Nigeria Police Don Arrest Officers Wey Beat Okada Man

Nigeria Police don find and carry di police officers wey beat okada man for Abule- Egba area for Lagos State.

Di nigerian Police Force Do arrest di police officers dem wey beat one Okada ma wey dem see fro one video wey dey everywherre for internet. Dis one hapen around Ogundele Street, Oja Oba for Abule-Egba, Lagos State.

Tok tok person for Nigerian Police,Olumuyiwa Adejobi confirem dis tori on top twitter spaces wey e get with Premium Times 

Na three policemen dey di video as dem dey beat the okada man wey him name na Al-Hassn Usman. One of di policemen even knack di okada man baton fro head as him dey try collect him okada from dia hand. 

Two of di policemen comot for di place inside keke while di last one drive di okada comot.

How una see di mata?

#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C